[Music] Olamide – C.Ronaldo (Listen To The Teaser)

Just few weeks after the YBNL Boss – Olamide dropped the visuals to his latest single single ‘Science Student‘, he releases another Shaku Shaku hit tune titled ‘C Ronaldo‘.

We all know what to expect when the ‘Shaku Shaku‘ king is at it again.

LISTEN ALSO:- Lyta & Olamide – Time

The fire tune was produced by ID Cabasa.

Listen below:-

campeão #CRonaldo ??? …. out tomorrow 12am masuuuun le !

A post shared by Olamide Adedeji (@baddosneh) on

Judging from the Teaser, Do you think this is going to become another WO or Science Student?

Drop your comments.


Follow NL on Social Media

Join NL Whatsapp Channel

Follow us on Twitter

Follow us on Instagram

Join our Telegram Channel

Follow us on Tiktok

Read Also


271 Comments

Drop a Comment
  1. Olamide wants Ronaldo to follow him abi ????? Izzokay !

    1. Avatar

      ??? I tire oooo.

      Davido don Famz am tire, now Olamide don join the Famzers League.

      Is this a Song????? Another noise in circulation ???

    2. Don’t mind the mumu. Wetin Ronaldo wan see for this fool body? Mumu wey no sabi sing anything. Na ritual e dey use push him music. E don kill him papa and mama. Tomorrow e go donate him wife and pikin. Idiot baddo, na God go punish you. Werey somebody

      1. E b like say u no get brain for this mumu talk way u just post, no b ur fault u self want make people no say u exist yemmy Abi yimmu wetin b dat ur papa name, na baddo u dey insult like that, I swear na porverty go kill ur generation,baddo Don make ham before him lose him parents so wereyemi know wetin u go talk idiot.

        1. Avatar

          leave d fool na mumu dey do am

          1. Avatar

            Efomolomoleoo?! Emajeojaboleo!! Atipe?kotielejaboleoo! ???????????☎??????↗sorosita Jare baba ???? leniplace leniwhwere????????????????baba you get many crowns…… ??????????????

        2. amen bro

        3. Avatar

          True talk

        4. if u are olamide’s sibling will u call me a fool I don’t know y u Nigerians behave like this

        5. Avatar

          dont mind that fool called yemmy na ehn papa they feed am nw…….
          he no pray make he rich and spend money lavishly as he want…
          he likes poverty,i work for my money .
          mk ehngo watch science student video
          and extimate the cost..
          #baddo update

          1. Avatar

            don’t mind that yeye boy. Baddo continue shine bro. Baddo to legit eyan Mayweather.

          2. Avatar

            waa gbayi bro,anybody wet no like yur life style eh make him go kill him self
            #any ducking single was a hit,iyalaya anybody
            #fuck yur haters

          3. U get mouth die badoo leave day idiot called yemmy

          4. Baddo u too much

          5. badoo no mind dem coz na dem go call thief mak e com rob na dem go still call d police mak e com cash again.continues ur progress na enemy of progress

        6. Avatar

          i pity you oooo if i check your back ground you may not have nothing yet you are abusing the person that has made it so far if you are jealous of him go and use your mama do ritual

        7. Yimmu Na big fool…..and mad Olamide get hope pass am and his family

        8. Avatar

          I love dat,fuck u @Yemmy.?????? for basic, u are d man ?

      2. Avatar

        Wen olamide dey suffer 4 street u no knw ooo, he don blow nd release 3rd album b4 Im papa die nd he don release 7th album b4 Im mama die, how cum u pple dey talk about ritual, u pple shud apply sense,som Nigerian na idiot sha, daz how som pple dey talk say wasiu ayinde do ritual, na pple wey no get work go dey talk nonsense, olamide work 4 his money, stop dey envy him

        1. i wish i could see that idiot ehn , i would have slept him or her, i can’t even reply the comment he is a fool, baddoo make nice

      3. Avatar

        u too go use ur papa and mama weyrey

      4. Avatar

        may God forgive u

      5. Human being??

      6. Is like your brain is paining you, if you don’t know what to say just save your mb and stop disgracing your family here wèré….na bcus baddo dey make he own money your family won con dey talk nonsense……it seems you are a bastard………

      7. Oloribuku ni eee see na why your family members no blow talk less of your dad even if he is alive… Awon omonale one nation

      8. U are a big time full

      9. Avatar

        First of all (yemmy) u be oloriburuku as I dey sing so I still dey fall for badoosneh

      10. Avatar

        Some people shouldn’t be using phones at all…wetin corcern the song with papa and mama…if you want to criticize do it in a proper manner….you are just being a fool and telling everyone how you’ve wasted your childhood doing nothing…illiterate

      11. Avatar

        fool. make una mind your own business.
        fuck your asshole

      12. people like you are used to suffer Ness.
        ordinary person like you abusing an international guy.
        stay there dey hate, no go hustle make your life better, make dem see something talk abt u too.

      13. U be fool

      14. The guy don make him name see you na who know you for your domain talkless of your state or Nigeria

      15. Avatar

        God go punish your fada and your whole generation shey na Baddo you Dey abuse like this abi your Mama fuck the rest of your life werey!!

      16. Avatar

        thunder strike ur family, y u too no go use ur fada nd moda do money ritual idiot broke ass

      17. Do you know you are stupid?watin he do you, he borrow money from you baba he no return ham or Watin?how much your baba one get sef Wen go feel borrow ham… Oponu onise…

      18. Avatar

        If in do ogun owo…… Youslf go do ogun iyaa…. Poverty dey do you….. @yemmmy…… Gbese….

      19. Omo u no da think no go kill ur patents as well

      20. Avatar

        your mama your papa na gun go kill them for me

      21. u are bastard

      22. Avatar

        it seems u don’t know who you dey abuse (OYO) ON YOUR OWN
        MUMU PIKIN IDIOT BADDO NO SEND ANY BAGER I HAIL YOU BABA ANY HIT IS BACK TO BACK FROM WO ,TO SCIENCE STUDENT, NOW IS C RONALDO.

      23. Avatar

        you yabbing nonsense, who kill ur grand parents ? so you did for ritual too right, pls go work and stop yabbing nonsense !

      24. Can’t blame ur foolish talk na u do the ritual for him mad people?????u all

      25. Ur father
        na u be d priest wey im sacrifice 2 or na ur mother give am d talent wey u tok say im no get

      26. Commentgo go use ur parents also make u get money oloriburuku ?

      27. Guy go do ur own…
        idiot..
        no go find as e go better for you..mumu make u dy beff person wey don make..
        foolish person

      28. E be like say you don craze u sef u be mumu

      29. Avatar

        First of all you must be idiot @yemmy.. If God punish ham again he go dey shine dey go ni na abi werey ni bobo yemmy yi ni, you are just talking rubbish pesin way God don bless already you just dey hate him for nothing, ode, thank God no be your papa and mama him use so what’s your problem. Idiot fellow… #YBNL4LIFE

      30. I swear you are a big fool for posting this well I don’t really know who you are but sorry to say you are a dumb ass person you are lack of everything common sense you don’t have , rituals ko ogunowo ni . Werey you better go and triple your fucking pained ass hustle so that you can be like the YBNL GOLDEN BOSS oponu oshii

      31. Na your papa next him ho use

      32. Avatar

        C’mon respect ur’self now. Which kind talk b dis haba?

      33. Guy u dae useless for dat tin wae u dae talk for mouth if u won Abuse fine Abuse moreover shey olamide beg u say make u hear he music ummm idiot

      34. You sexy crazy that how they jail u Polly wit rubbish u say from your smelling mouth

      35. Avatar

        yemmy na Ogun go kill you for saying that to badoo

      36. I can see that you’re definitely suffering from lack of sense… Una no dey see good things with eye… Ashigbe ward… Bastard…fir your life no talk am again… Wet baba just dey make him own money…

      37. Avatar

        The person way comment dis nah verry big idiout oponu uare verry stupid if u said his doin ritual u go go and do ur own nah and used ur own mummy and ur dad for ur information olamide baddo dnt do eny ritual never wating he wn u am 4

      38. Avatar

        Comment Do you know that you have no future asin theres no glory on your head, come to think about it if your father or your so called worthless mother thats even if u have 1,her not a wretched you won’t come here and say trash abt someone that is 10x successful that ur generation combine..saying he use iz parent 2 do ritual..shebi u sef get parent go use them now make we see aw e take be if u no go poor pas church rat u animal..bastard omo ale forming humble..people like you don’t deserve to live.. them force your papa download d song.. Bloody motherfucker

      39. y u no get brain….y u dey think like pikin… Mumu… na u know say olamide dey use charm…..mtcheew… olamide ride joor… don’t mind all dis haters….dey can’t achieve Wat u av achieved .. we ur fans still love y

      40. Alaaye! Never judge someone by his appearance allow God to do the rest… Jo oga c. Ronaldo

      41. usless fellow since there is nobdy in ur generation that have his fame why u no dey post rubbish for here and na sufferness go kill all of una for ur family till ur last generation

      42. yemmy did u knows that u are out of ur senses mumu let me ask u self did u get stories ?? Olorikori Gi find ur own Bouzou

      43. Avatar

        Shaking my head for you.

      44. Avatar

        ah. is it bcs ur papa don run mad nd ur mama don get stroke u dey abuse olamide?

      45. Avatar

        I swear 4 al dis tins way u tak, as God liveth knw bodi 4 yur generation go eva smel money,al yur generation go wrath in poverty,u n yur family wil neva witness any gud tin…Xcep u n yur family go beg dadi{OLAMIDE}..so sha it be

      46. Avatar

        U need to go for deliverance, cos e be like say you don day mad, hadn’t mean baddo jst fy see u, u no sey with that ur stupid post e go day make him vex gan

      47. yemmy abi what is your name,it seems you just escaped from the psychiatric hospital if not you won’t be saying this shit..o ti mad gan

      48. Ahhhh mumu sumbdy he be lyk say sumtin dey masturbate ur brain dat y u dey talk nonsense sense person wey be say na him elp lil kesh and others oponu nieeeee
        Reason b4 u go talk abeg

        1. Avatar

          Baddo.see that idiot God don’t spoil his face. See from his past generation dem no get shishi talkless of coins. See as he dey like I fan dee is future his future no well like is papa o. So tell me how him go get money. Let me tell him go lavish die, because him don abuse baba olowo. Yemi ko in better fun e.

      49. Avatar

        You be mumu you no dey hear olamide music Abi u too go use ur papa and mama go do ritual na ????fuck you idiot

      50. Go do your own ritual mumu….. if person never make ham, you no go talk but if person done make ham, nay then you go no say nah ritual… which of the youth your father don help???? Think before typing

      51. Ohh my God
        may God forgive you

      52. Avatar

        Retard that’s what you are….

      53. Avatar

        Watch your back

      54. u are a big fool yemmy na ur mama abi papa e use ODE OZOR if dey pain you go use your mama or papa MOdAFUKa

      55. y cnt u use ur papa nd mama 4 richual if u wanna b lyk badoo

      56. Someone is not thinking here.

      57. Avatar

        same to u guy

      58. Avatar

        Naa Ogun go kill u.

      59. So foolish people still dey dis world, you dey mad o. If e dey pain you go die ode oshi

      60. Avatar

        Nah ogun go kill u…

    3. Baddo na copy copy. Because he hear that Ronaldo follow Davido that’s why he start his own famzing. He want Ronaldo to follow him too but Ronaldo doesn’t listen to the kind of rubbish songs baddo use to sing

      1. Do you have sense at all…..are you sure you are normal…..

        1. Avatar

          Bros you no need to ask if him dey OK naa from him name you go take know may be his OK you no hear him name ni (NOFFIRU)mumu you know say as ronado follow David naa money them give am no go find work

      2. So for your fucking mind, how much Olamide won get if Ronaldo follow am. How him follow won help Olamide career. At the end of the day You go still dance to the song. Upon all he is still topping

        1. Avatar

          I wonder oooo some people thinking level low gan ni oo

      3. Dis guy is not normal

      4. Noffiru or weytin u call urslf ema ronu ejo eyin eyan

    4. U b idiot

    5. Avatar

      olamide no dey look your face

  2. Avatar

    baddo don’t forget about messi oooo

  3. Avatar

    baddooooooooo..
    orroooorrooo

  4. kosi werey

  5. Avatar

    ORORO NO.1 I FALL 4 U OO BADOO SNEH

  6. Avatar

    another hot bang

    1. Na lie!!! The song is useless. This is the most stupid song I have heard this year

      1. You don hear am foolish person…….

      2. Lol mumu but you danced to science student You better catch up and enter street oponu oshii

      3. Congratulation stupidity?????

      4. Muse ko musu ni u diz dump ass associated with human being eran larin ero

  7. I thought baddo is a barca fan..how come him come dey sing about c ronaldo…next song we go hear now na messi abi..

    1. Baddo is a confused idiot. When e don smoke Igbo finish, e no know wetin e dey do again. E don forget say him be barca fan come here dey sing rubbish song

      1. Get out…..

      2. Avatar

        e no mean now wetin dey der

  8. Avatar

    Nice one badoo sneh c.Ronaldo No 1

  9. Avatar

    Dat my bro ororo omo science student ybnl till I die fuck haters

  10. another foolish song mtcheeew….olamide better go and apologize ur mother mumu

  11. Avatar

    baba mili u get mouth jare! cos anything whey u do na standard

  12. Avatar

    Always in luv with dis dude.can waste all ma sub watching him on youtube

  13. Avatar

    Baba am feeling de heat and more is needed frm u

  14. Bro #sneh#????
    ?
    ?
    #CR7#⚽

  15. C Ronaldo ko benzema nii

  16. diz guy iz doing great……… But haterz dont even know

    1. Those people you’re calling haterz, they know the truth….. Olamide is trash!!!!

      1. then you are trash can. keep on saying nonsense.

      2. Olamide has made what your generations can’t make… And you calling him trash… Better face your life and stop thinking like a fish….

      3. Your papa Na trash idiot

  17. Avatar

    You be the best badoo
    ????

  18. Avatar

    How we go download and now???

    1. See foolish and illiterate baddo fans. They can’t read and They don’t know how to download common music. Ode, they say is tomorrow the song is coming. Naijaloaded will give u link for download. Foolish YBNL fans wey no go school

      1. Person wey go school pele oo. how many degree do you have. FOOL. Don’t just come to this website and start saying nonsense. Person wey go school what is the question above. “Did you think this song is going to be another WO or science student” that’s is the simple question, and you just start typing foul words. Use your brain next time and not your head.

  19. Baddo gimme banger

  20. NO 1 IN THE GAME #BADOLEEE

  21. Avatar

    I LOVE THIS MUSIC BECAUS OLAMIDE IS THE ONE WHON HAVE THE MUSIC OLAMIDE IS A GOOD SONSING HE MUSIC IS SO SWEET I LOVE OL

  22. Avatar

    What a waste of mb

  23. Avatar

    Baba am feeling de heat and more is needed frm u

  24. This fool that use his mama to do ritual. E no go better for you

    1. Avatar

      Guy ur IQ low ooo,pesin dey release music 4 street, u sit down dere dey talk about ritual,mumu, he work 4 his money,go use ur mama do ritual now if d tin dey pain u

    2. Comment yemmy can u pls drop you phone number 4 us.. u need 2 learn some lesson

  25. Another noise about to be released, this guy should go and rest jare

  26. U are senseless my guy.olamide kill dis one back to back.let wait and feel it all 2mao

  27. Another rubbish, Mtcheeew

    1. Avatar

      Ur Father Na Idiot,u No Knw Say Badoo Na No.1 In Africa Mumu Boy U Better Go Sleep If U No Knw Wetim U Go Talk Idiot.

  28. These noisemaker don come again with another agbero music ehn, what kind of nonsense is this?

  29. Avatar

    U don’t like this beat id cabasa is a flop producer why will olamide go for him anyway I still love the song,Dint forget say baddo nah baba

  30. I don’t like this beat id cabasa is a flop producer why will olamide go for him anyway I still love the song,Dint forget say baddo nah baba

  31. The small nonsense wey I just see now don do me o. Make you no release this nonsense tomorrow o. I no want any noise weh go disturb my ears tomorrow o. Trash!!

  32. Na song bdis or rubbish

  33. Make olamide go learn mechanic work. He no sabi do music again

  34. Avatar

    Thunder go fire all those say baddo sing rubbish

    1. gbe enu e soun joor!!! Oloriburuku

  35. Baddo kini gbogbo nonsense yin? Iru Orin oshi wo ni eleyi? Mtcheeew

  36. This is complete rubbish

  37. Avatar

    The song no make sense at all

  38. Agbero musician with Agbero record label and Agbero fans.

  39. Avatar

    any f*cking body dat is saying rubbish against baddo shall fall nd die in Jesus….. awon oloriburuku enemy of progress… nah poverty go kill una generation…

  40. Amen my broda

  41. Avatar

    Olamide I dae always gbadun ur muiziq jawe,fuck u all haters!!! I gat ur back baddolie…

  42. Avatar

    Olamide I dae always gbadun ur muiziq,fuck u all haters ….

  43. Olorun ooooo…baddo u fuck up big time… which kind yeye music be this…..una just dey talk shit..Abeg return my MB joor

  44. what the fuck is this? What kind of fucked up nonsense song is this? Beats is fucked up, lyrics is fucked up, voice is fucked up……. The whole thing is fucking fucked up!!

  45. Avatar

    This song is wack, olamide himself is wack

  46. Zzzzzzzzzzzzzzz!!!!! Na sleep I dey so. The song is very boring. Zzzzzzzzzzzzz!!!!

  47. NTW song!!! N for nonsense, T for trash, W for wack, yes, the song NTW song

  48. If person dey sufa,u nigerians no go talk but if one dey drive benz u go dey talk bullshit for mouth .badoo gbayi lo.baddo don make am pass ur papa and mama.if badoo come ur street ,shey u no go shout abi

  49. Nice song! Updates on DREGIST

  50. Avatar

    Trash or no trash, ritual or no ritual, he has made it and we can’t talk about Nigerian music without mentioning him…y’all just like to hate..if Olamide is really trash, how come you’re here listening to the teaser?
    Some People tho’

  51. This song no follow at all

  52. badoo eva livest i jst dey gbadun u jhooor buh dey reduce ur drugs bcux d video i dey watch abt u, no dey impress me but u ar still d best

  53. Don’t mind them all of them can’t do without him they love us music they just they pretend they go b first person to download it tomorrow…..me can’t wait whatever you diz enemy of street music are saying street go still hear an so when you pass in the street and hear playing the hit just cover hear awon oloshi

  54. you are out of your senses. if he do ritual is that one consign you. oponu. ode werey. you too go and use your parents.. omo ale

  55. Avatar

    Comment nice one from baddo

  56. Avatar

    badoolie all d best.***fuck all haterz***u luv d street nd d street luv u too.datz all dat matterz.baddo al d way

  57. Avatar

    Olamide is a noisemaker

  58. People wey dey abuse olamide u na no get sense shey na bcause una papa nd mama no blow abi wetin

  59. That ur mama weh u kill. Na her spirit go pursue you till u sef enter grave stupid baddo

  60. mumu, u too u be part of d generation @ayo

  61. Olamide should go and sit down with his wack music

  62. I hate anything YBNL. The most useless record label in Nigeria. Olamide is trash

    1. Avatar

      Funny u, can u hear urself? U sounded stupid

  63. Avatar

    All This People Just Dey Hate B’cos Dis Guy Is Too Talented Haters Be Lik Dis Dude No Dey Run Out Of Songs Nawa Oo….Issa Hit Another 9ice Street Jam….8yrs Back 2 Back You’re A King Indeed Wen You See Legend You Will Know Olamide Nova Cal Himself Legend B4 People Dey Cal Am Legend Na Wizkid Nd Davido Use Their Mouth Dey Cal Themselves Legend B4 Their Idiot Fans Dey Go Dem Legend….Dat Remind Then Wen Wizkid Fall Sick He Use He Mouth Say If He Die Today He Die As A Chinken…!

  64. Michael God punish your papa if the guy give u money u no go collect am

  65. henceforth, Ogun go kill olamide haterz

  66. God bless bado cos he helps rising star

  67. Plss kindly download my Song #BABA I Rap and Sing in a dope afrobeat cus your boy never get money to pay naijaloaded olovamp3.com/6292b

    1. olovamp3.com/6292b copy the link and paste it then search it… Thank you #Appreciate

  68. D guy never drop d single, you don dey rubbish am. And na all of una go dance to the tune tomorrow.

  69. no mind dem bro

  70. Ogun go kill the guy haters

  71. baddo for life

  72. Plss kindly download my Song #BABA I Rap and Sing in a
    dope afrobeat cus your boy never get money to pay
    naijaloaded olovamp3.com/6292b

    1. olovamp3.com/6292b copy the link and paste it then
      search it… Thank you #Appreciate

  73. Olamide or badoo or wetin be that ur name, come let me help you and teach you how to sing cause this is a noise making and a total nonsense

    1. Bros Elenu sing yours… No talent. Ode

    2. Na as ur name na Bush na em make u d think like Bush person. Idiot, if u Sabi sing why we neva hear u. Go and start thinking we’ll Bush man.

    3. Na u I d talk to Bush. Badoo is nice

  74. Haters will surely say, cuz they love styly ….you shouldn’t have comment. I you’re only giving him more fame. Hahahahah… ? 109comment just how many minutes

  75. U too much Baddoo.

  76. Haters, make una go hug transformer. Badoo on the hit.

  77. Avatar

    I love de song

  78. Olamide
    Gbayi

  79. Oshey.. ?

  80. king of music keep it up badoo

  81. u guys wey dey abuse olamide, na thunder go kill u na #awon oloriburuku somebody#

  82. olamide just dey drop song like say e no easy 8years back to back no rapper can try dis in Africa.i no say mi go dey vex na say wre badoo dey see music. haters should continue. d way u hate d more d gedu dey drop. no rapper can dere olamide

  83. i really really sure baddo all ur h8ters shall die dic year blve me. baddo methor i love u till i die even doe u sing without beat i we stll dance ham

  84. Na Ogun Go Kill Olamide Haters Even Self Dey Do Their Musik Humanbeing No Go Hear Am Na Grave Go Hear Me

  85. Na Thunder Go Kill Enemy Progress Of Baddosneh If U Do Ur Musik Humanbeing Nogo Hear Am Na Grave Go Dance Am Grave Go Go Give Ur Award 4 Ur Musik Go Use Malle 4 Ritual

  86. Avatar

    Na God go fia DAT, yemmy wet dey ta
    lk nonsense,Bhaddooooo sneh ,go by ur fada,mods and even u.

  87. Na Grave Go Award 4 Ur Musik If U Dey Binu Kelo Jegbe Sneh

  88. SEE IN DIS LIFE IF UNO GET PLENTY HEATERS UNO GO FIT MAKE AM.BUT IF HATER PLENTY LIKE ZOMBIE U GO QUICKLY BLOW AROUND THE WORLD BCUS MANY PEOPLE ARE GOING TO FIND U AND LOOKING FOR DAT GLROIOUS BOY DEY ARE HATING.BADDO NEED MORE HATERS FROM LOCAL LEVEL TO INTERNATIONAL LEVEL SO DAT HIS STAR CAÑ KEEP ON SHINING.(PEOPLE TALK ABT THE LIVING NOT THE DEAD).

  89. Avatar

    OMG GOD SEE PLENTY COMMENT ONTOP MUSIC WEY NEVER DROP.?.OH GOD LET ME MAKE IT IN LIFE LIKE OLAMIDE BADDO.DIS IS THE TRUE DEFINATION OF OMO OLOGO???

  90. All Of Youna Oloriburuku, Let D Music Out, I Beg Make Una No Scare My Guy Oo Baba Tiwa Lori King Shii Omo E Don Tain

  91. olamide baddo u ar tu much…I dae always enjoy u anytim I see ppl fightin on ur mata..e dae ginger me tu work hard so ppl can fight and started arguin on my succes weathr is juju or not I use make ham…olamide baddo ur succes dae speak 4 u ooo…..u tu much bado sneh..God bless yu more

  92. ola u bad no body bad pass you go on bro

  93. Olamide ????

  94. Avatar

    Se kcee ni e ni oka San Limpopo.if naijaloaded don’t release dis hot jam 2mao morning with lyric I go bomb ur fucking dam office.emi c.ronaldo

  95. god bless olamide . cant wait to download it

  96. Avatar

    good guy

  97. y ar u insultin baddo omo ologo

  98. True talk

  99. C.ronaldo is a goal…up YBNl up Baddo sneh….Up ibile worldwide… No dulling.. OMO ologo gbefun..

  100. The person wey comment say olamide use Im papa go use ur own too sit there continue beefing and his making his money motherfucker

  101. it seems u don’t know who you dey abuse (OYO) ON YOUR OWN
    MUMU PIKIN IDIOT BADDO NO SEND ANY BAGER I HAIL YOU BABA ANY HIT IS BACK TO BACK FROM WO ,TO SCIENCE STUDENT, NOW IS C RONALDO.

  102. Dose who dey ridicule Olamide’s song are simply dose who are not his lovers because if u knw Olamide 4rm d scratch,i mean RAPSODI,den u’ll knw God really helped him,..He’s simply the best,nothing more,nothing less

  103. Yemi you no get any fucking brain I swear

  104. Avatar

    Azinee, my mentor they blow…fuck haterz….badoo come out and always show them what you got…ah love this song….kudos to you my boss

  105. Avatar

    Baddonla

  106. Avatar

    Gbayi omo eleniyan

  107. Avatar

    nice one baddo ….✌✌✌

  108. if u are olamide’s sibling will u call me a fool I don’t know y u Nigerians behave like this

  109. Avatar

    Na him fault say you no fit afford watin you want?

  110. Can’t wait to download this very one…#CRONALDO

  111. Avatar

    Baddo U Ge Mauth

  112. @yemmy stop disgracing yourself and beefing someone higher than your generation focus on your way and pray for them so God gonna listen to your prayers… don’t you think you may die by wishing him dead

  113. Avatar

    You people you na dey mad ooh why you dey talk nonsense abeg talk sense …this guy olamide work with him sweat get money you na dey hear dey put eyes for am…all god go punish you..you badoo may god reward you anything they say god go judge am

  114. Olamide ride on jare, no mind that idiot yemmy or whatever

  115. Avatar

    4 4 did song bajebaje,more blessing 2 u king badoo 4 nt disappointing us

  116. Avatar

    Olamide baddo
    You too sure
    No other singer like you

  117. Avatar

    You too much

  118. yummy, yemmy, abi yuyu. abi watin be ur na gan
    you be big fool. olamide way everybody dey praise
    na him you com dey use ur dirty mouth dey abuse
    shame on on you. pesin way don do show go everywhere bodoo u be baba joor roc dem all. fuck haters dem go die for shalanga

  119. Na jealousy go kill some people… Leave the guy make he enjoy his life…

  120. Avatar

    #omo-ologo maa gbera lo ojere????

  121. Avatar

    It Going To Be Mad,Like Ah!!!

  122. Avatar

    Badoo Is The Badest Guy Ever Liveth Fuck Haters

  123. Avatar

    U Hate Anything YBLN Abi ??? Please Wetin Ur Father Don Fufill In Life,ok Ur Father Don Buy House For Lekki Abi? Idiot 3x.If U Be Rapper,singer Or Dancer U Better Go Meet Olamide Make He Sign U In His Record Label Or Else U Go Die In Poverty Oloriburuku ….

  124. when dem sale sense u no get money to buy am….nah why fool like u no suppose to dey exist….make u too go do ritual for poverty mumu like u…..

  125. Avatar

    don’t mind that yeye boy. Baddo continue shine bro. Baddo to legit eyan Mayweather.

  126. Can’t certisfy human being,, always enemy of progress.. Ride on baddo. Fuck 8tas

  127. Avatar

    waa gbayi bro,anybody wey no like yur life style eh make him go kill him self,keep it ?up jareh
    #any fucking single was a hit,iyalaya anybody
    #fuck yur haters

  128. Avatar

    You really fuck up for what you said about olamide, olamide hustle for his own money no any ritual oooo, ah olamide i trust him die (yemmy stop taking nonsense a beg )up date

  129. Baddo don’t mind that mumu called herself yemumu let herself kill his parent and see how it easy .he wanted to you baddo shine big idiot Animal nha wait go kill be that enemies of progresse

    1. Baddo don’t mind that mumu called herself yemumu let herself kill his parent and see how it easy .he wanted to you baddo shine big idiot Animal nha wait go kill be that enemies of progresse

  130. Na thunder go strike that mumu called yemmy I pray your parents die tonight and how it feels to lose both papa and mama

  131. Olamide remember is long time producer. Id cabasa

  132. Avatar

    olamide i dey feel u jare🙌🙌🙌🙌🙌

  133. Avatar

    nice vides badoo…..

  134. Avatar

    Nice one guy

  135. Avatar

    badoo oga kan omose 1 million carry go we dey ur back GOD punish bad belle pple

  136. Avatar

    Judge no man, if baddo loses his expensive mom doesn’t mean he use her for ritual. God’s blessing fall on every one knowly or unknowly at that time if you misused your chance that it becomes your life suffering. Go hustle and make way out, stop critizm

  137. yemmy abi what is your name,it seems you just escaped from the psychiatric hospital if not you won’t be saying this shit..o ti mad gan

  138. Avatar

    @Yemmy boy “think”

  139. Avatar

    I love Olamide,BT fuck u cr7

  140. Avatar

    @Yemmy abi wetin be ur name Mumu u ar a freaking psychopath nd I no blame una wey dey run mouth lik tap… f**l all Y’all haters shebi music nay pop corn mak una papa go enta studio nd una papa dance to #Wo follow by #science student omo #Badosneh U 3 much baba mor fundz 2 ur account..mak dos mumu enta street mak dey knw as street dey hot …#cRonaldo oun gona felifeli

  141. Avatar

    Abeg @yemmy ,,sheybi u no lik Olamide,plz y u com download or listen to the song…….awon olote,,dem like baddo music but dem say e rass

  142. Ohh my God
    may God forgive you

  143. you be big fool

  144. Avatar

    baddo still on the wave
    cntinue d great job man!!!

  145. I can’t wait to hear the song

  146. Avatar

    Yemmi Abi want b ur name gon shey na my man u day abuse like dat na god go punish ur generation for watn u post

  147. Yemmy u b fool, ur type dey feed 4rm oda pple pocket, is beta to fight 4 ur head b4 is 2 late, u b opo na make u dey insult my boss to b no worry wen I finally dey wit badoo I promise to drop u 4 beef pot on ur table bastard u.. Obo plane crash

  148. Badoo wa u and ur frnd dey kill una sef to c wit free pus, abeg swallow ur pride and plan 4 ur future ok, @yemmiteri awon eyan osho zondi

  149. Avatar

    nice fans olamide

  150. Avatar

    Nice one

  151. Avatar

    Nice one nigga

  152. Avatar

    Perfect

  153. Uncle yemmy, I can’t stop laughing na u only u get all dis psalm huh? ur generation don hear am ooo lol time wait for nobody

  154. Avatar

    Nice one

Drop a Comment

css.php